Nova
Sabi boy
Hahaha
When the problem start
She wan check if my pocket stack
The way she move dey be like olopa
The way she dey move be like olopa
Chakam
You go too collect
I get mulla me i wan impress
Chakam
She dey beggi beggi
She dey baggi be
She dey call me zaddy, with a baddie budget
She dey feel my current
She be whining, she dey like my currency
Ko je kin bole si
Zaddy, with a baddie budget
She dey feel my current
She be whining, she dey like my currency
Ko de je kin bole si
My baby bad
She carry my money wan finish am oh bebe
Expensive one
Labubu baby dem send you come oh mami
Had I known
I for let you go
But oginikainacho
On my own
I for dey my day
Cuz I no fit die for love
She dey call me
Zaddy
With a baddie budget
She dey feel my current
She be whining, she dey like my currency
Ko de je kin bole si
Daddy
With a baddie budget
She dey feel my current
She be whining, she dey like my currency
Ko de je kin bole si
Oh my bebe
No carry me play play play play
Can't take it
Over my dead body de
Achalugo
This billing you give me dey killi me oh my days
Oh Adaugo
I cannot continue to take of all your shit
She dey call me zaddy, with a baddie budget
She dey feel my current
She be whining, she dey like my currency
Ko je kin bole si
Zaddy, with a baddie budget
She dey feel my current
She be whining, she dey like my currency
Ko de je kin bole si
Zaddy
She dey whineee