Motiso teletele ri
Wetin my eyes don see
Man no get time for gist
Mio le gbagbe 2019
Ah
Nobody go notice
Farabale if you wan hear the story
Dey con Dey show craze be eni tofa poly
If no be God in my life
My life
I getti God
I no go getti problem
Jah still Dey work so the power can stop
My time still Dey come elebamiko
Tobadetisu e o le gbalelo
I getti God
I no go getti problem
Jah still Dey work so the power can stop
My time still Dey come elebamiko
Tobadetisu e o le gbalelo
*CHORUS*
I no fit relent o
I no fit relent o
I no fit relent o
Na why I Dey beg God oo
Make I no regret o
Make I no regret o
Make I no regret o
Plenty talk no Dey full basket
And me I don ready I go take my step
And if you know believe I believe my self
I Dey on steady my game
Koje je emi laye
Sometimes I Dey reason like something Dey in my brain
I just wan Dey my Day
No one feel my pain
Cause if I Dey wish my bro bad what is my gain
Kilometer race me I'm not in slow mo
Dey wan try me dem go choke o
Thank God
Me I thank God
I no Dey go to church but me I Dey fear God
Fear God
My time still Dey come elebamiko
Tobadetisu e o le gbalelo
Tobadetisu e o le gbalelo
I no fit relent o
I no fit relent o
I no fit relent o
Na why I Dey beg God oo
Make I no regret o
Make I no regret o
Make I no regret o