Elige una pista para reproducir
hey
what are you doing this afternoon?
my boyfriend is moving stupid again
let's just go out somewhere and have fun
i'll pay!
(loudboyzZz)
i just dey run my parol, eni tan ba bi da, ko te'ri si, o ma pari
emi ti mo sa l'aro, money too tall like dongoyaro—be like layi
call me undertaker, wow! mo gbe posi ninu ni club—they call me alhaji
you know my money not average, alaye, hahn, i dey carry your kele to faaj1
yehhh, i'm all about the racks
with my crocs, i'm chasing the bag
i no get money for olosho
but your babe, she dey lemme knack
yehhh, she sucking on things like she childish
fuck the millions, i'm chasing the billy like eilish
aboki chain dey my neck
yehhh, my swag's a plus, you know that i'm styl-ish
yehhh, them say dem dey find me
a label wan sign me
cuz on the beat, i be sliding
and all your babes, i be piping
emi omo oro, won fe gba mi
shey won ro pe mo ma sa ni?
swag too tufff, e l1t
even my landlady fe la mi
when i drop sl1ck for tiktok, e blow
niggas dey see the motion, e choke
now dem dey jump on my dick, e show
i just dey laugh, dey smoke my igbo
yehhh, yehhh, yehhh, i was just doing this shit for fun
now niggas move like naira marley, i know dem dey do soapy to my songs
i just dey run my parol, eni tan ba bi da ko te'ri si, o ma pari
emi ti mo sa l'aro, money too tall like dongoyaro—be like layi
call me undertaker, wow! mo gbe posi ninu ni club—they call me alhaji
you know my money not average, alaye, hahn, i dey carry your kele to faaj1
yehhh, i'm all about the racks
with my crocs, i'm chasing the bag
i no get money for olosho
but your babe, she dey lemme knack
yehhh, she sucking on things like she childish
fuck the millions, i'm chasing the billy like eilish
aboki chain dey my neck
yehhh, my swag's a plus, you know that i'm styl-ish
i had fun today
you really know how to make a woman feel good
(chuckles, then sighs...)
it sucks that you're broke sha