Elige una pista para reproducir
Yewande
You don turn to osanle
Waka ju gbe.
Like pocolee
Na everywhere you they.
Sister Yewande
Suffery suffery suffery dey role ur waist
Cos everybody wanna taste.
No dey delay
Then she say
No Think about tomorrow
Dance away your sorrow
No get money borrow
Cos today we go joro
We go joro
Today we go joro ( oh oh )
Today we go joro
Joro jara joro
Today we go joro
Today we go joro
Joro jara joro
Baby shey die die
OMO ELE SHEY JEJE so gbo m'ni
Dakun shey jeje e e
Ki iwo maba lote
Oti pin kiri de odo shatta bandle
O lo d'oko kiri tori bundle
All the area boys rough handle
Shey na only you dem wan handle
Iwo nikan okunrin meta
Kini abe yen o lota
Dem say you be waka dugbe you Dey go lota
Omo ele farabale ki l'anfani kini to gbe si abe yen,ko ma kan mi,e no concern me
Leave me alone mi o gbo se
Leave me alone no come near me
Leave me alone so di igba toba te
Leave me alone,leave me alone fimi le joor
No Think about tomorrow
Dance away your sorrow
No get money borrow
Cos today we go joro
We go joro
Today we go joro ( oh oh )
Today we go joro
Joro jara joro
Today we go joro
Today we go joro
Joro jara joro