Elige una pista para reproducir
They say love blind but I Dey see ham for your eyes o
You suppose know Shey I no go fit leave like that o
Shey na one man wey you love but you faking the hell pass o
But I suppose don no you love me like that o
So I waka waka run from love and I pass my shadow cus I'm running far from it
I have given all o
More than words that I can talk,more than words that I cannot talk cus I'm done with such o
Love?I no wan relate(No No)
Dey with my gees again?(love love)
Take all my pains away (all all all)
Cus love don make me see shege
Amina I'm not done with you
Gats sanitize if I touch you
Shebi you say love e pass through you
Now you don break my heart into two
You say you say"love don't cause trouble"
But every guy I know,knows so I regret every minute regret every second that I spent with you