Elige una pista para reproducir
Orobo uwe
Orobo uwe
She just dey roll her waist like gorodome gorodome
Orobo uwe
Orobo uwe (See)
She make me want to touch her gorodome gorodome
She be like molue e wo
See backyard everywhere o
You African lady
Omo your baka na evidence o
Dem dey call her heavy duty
Me I dey call her every evening
Make she report for ma bunk
Every night for our evening duty
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Omo l'omo yen o (Omo l'omo yen)
Omo l'omo yen o
Buna olu Chichi be my own model o
Omo l'omo yen o
Omo l'omo yen o
Omo l'omo yen o
Buna olu Chichi be my own model o
Orobo uwe
Orobo uwe
She just dey roll her waist like gorodome gorodome
Orobo uwe
Orobo uwe (See)
She make me want to touch her gorodome
Wanna take you home (Gorodome)
Ye mama anywhere she dey
Go slow must to dey
Cause her back side na Vitafoam
No go use am play
If she vex na die o
Cause she full ground like gorodome (Orobo uwe)
Na wetin they call am
But omo na baby I call am (Orobo uwe)
Wetin they call am
But omo na honey I call am (Orobo uwe)
Na wetin they call am
But omo na darling i call am
I no go fit carry my orobo
But sha we go marry
Orobo uwe
Orobo uwe
She just dey roll her waist like gorodome gorodome
Orobo uwe
Orobo uwe (See)
She make me want to touch her gorodome
Wanna take you home
Orobo kibokibo e
They way you dey dangololo
You get am for ololo aye
Orobo kibokibo e
Ifu du kugunu ke gunu
Owu ke kwukwu mu me
Nwata nwanyi a ra pu ta go (Nwa nini nwa nini nwa nini e)
Baby softly na check am e
Flavour and Sound Sultan e
We don enter for your town eh
So dey shake am up and down
Orobo kibo ono ono
Ono ono
Ono ono
Flavour and Sound Sultan e
Ono ono
Ono ono
Orobo kibo ono ono
O ne ghi fe lufuwe ya
Like trailer tyre o
Orobo uwe
Orobo uwe
She just dey roll her waist like gorodome gorodome
Orobo uwe
Orobo uwe (See)
She make me want to touch her gorodome
Wanna take you home
Orobo uwe
Orobo uwe
She just dey roll her waist like gorodome gorodome
Orobo uwe
Orobo uwe (See)
She make me want to touch her gorodome
Wanna take you home