Elige una pista para reproducir
One day I just dey outside
For evening
I just dey think
I say
I say nothing fit stop you from blowing
You know why
Baba you no dey stress to make music
Some of those lyrics (lyrics)
That you play for me in class
That I hear, I say Ahan Na you write this shit
This things dey rhyme bro
Baba you go blow
No be say na this thing
You go blow by Gods grace
You go blow
Sometimes I just dey reason
Omo This guy
Guy you sabi
Because some people they'll say find your purpose in this life
Bro, you found music
Music is that purpose
You will blow You will make it
(We will make it)