Elige una pista para reproducir
If you no make am
No evidence say you try your best
You go explain explain explain
Because no evidence say you try your best
If you no make am for this life
Allah wahahi
If money na sinner no more holy day
Chase the bag no more holiday
Steady on the grind digba to ma de
Odi dan dan, mo ma de bi ti ma de
Whether legal way or illegal
Keep chasing pounds & the dollar
Who no get money go explain tire
Money no be happiness
Why your pastor get am?
Eh bami pe KANAYO
Wetin dey sup oh
The boy don dey give up
Eh bami pe KANAYO
Wetin dey sup oh
Say make hin pick up
Eh bami pe KANAYO
Wetin dey sup oh
The boy don dey give up
Yeah, Wetin dey sup oh
Say make hin pick up
Rich man pikin no know wetin God do am
If no be gaja I for don loose guard
Daily bread na me know how I dey get am
Money na root of evil we still dey chase am
Rich man pikin no know wetin God do am
If no be gaja I for don loose guard
Daily bread na me know how I dey get am
Money na root of evil we still dey chase am
Words
Good people die young bad ones are living longer
Sinners are winning Innocent become loser
I dey do my things E no concerning any other
Why two poor man go dey beef each other?
Why oh why oh why on earth
Why truth con hurt pass lies
Everything turned down
Anti-clockwise
Woah woah woah
Eh bami pe KANAYO
Wetin dey sup oh
The boy don dey give up
Eh bami pe KANAYO
Wetin dey sup oh
Say make hin pick up
Eh bami pe KANAYO
Wetin dey sup oh
The boy don dey give up
Yeah, Wetin dey sup oh
Say make hin pick up
Rich man pikin no know wetin God do am
If no be gaja I for don loose guard
Daily bread na me know how I dey get am
Money na root of evil we still dey chase am
Rich man pikin no know wetin God do am
If no be gaja I for don loose guard
Daily bread na me know how I dey get am
Money na root of evil we still dey chase am