0106
It's Apya on the beat
Grinding everyday oh
See me tipping on my ones and twos
Ain't no time to play oh
If you no see we today then we move
Be like you dey joke (Yeah yeah yeah)
Be like you dey joke (Yeah yeah yeah)
Grinding every
Yeah
The thing dieer if you dey your corner wey
You dey listen we you never go barb
You for dey wonna shoes inside
That bi the only time you go fit relate
Dem always dey ask say
Why rappers dey like talk about some haters dem no see before
Hmm, that's cos you no know the story and if you know you sef go bore
You no know the things people do we
Atamfo nya ye a omo be ku me
Nti focus on you make I do me
Cos envy be reason why Stonebwoy dey carry a toolie
Call it unruly but me I dey barb
Nipa y3 bad, that thing be sad
We all dey chase wonna dreams but people dey take am extreme bruh
I was a hustler a moment ago
All of a sudden they call me a goat
Suddenly everybody is a bro
I guess it's what it takes to be a pro
Friends come and go but the fake ones go show
When money dey they be doing the most
But I know if I broke all the fake ones go ghost
Better stay woke, life no be joke
To my day ones we're not burning bridges
Tom, Dick and Harrys turning critics
Let them talk, we be churning hits
Need inspiration check the penmanship
Grinding everyday oh
See me tipping on my ones and twos
Ain't no time to play oh
If you no see we today then we move
Be like you dey joke (Yeah yeah yeah)
Be like you dey joke (Yeah yeah yeah)
Grinding everyday oh
See me tipping on my ones and twos
Ain't no time to play oh
If you no see we today then we move
Be like you dey joke (Yeah yeah yeah)
Be like you dey joke (Yeah yeah yeah)
Started from rapping in front of filling stations look where we are
Heard a man say e shock say we make it this far
I just say a prayer, I take off my shirt and I raise the bar
Hater onyae, onyae, onyae
All these accomplishments
Nowhere cool nti I dey want the money first
Wo bo wo ho mo den a this be the consequence
All we needed was focus and common sense
I was low had nobody on my defense
From the tribe of Yeshua wey I descend
Suddenly mma yi pe me, ebaa ni sen
All the people who dog me dey act different
Sometimes they hating
I see the faking
Don't put my name in your conversations
If e be mine, I be sure to take it
Life is a test e go pain to fail it
Mommy want feel all the cheques I'm making
O sendi me list then I get the payments
Look at the package the blessings came in
Nyame pe jokes I was thinking the same thing
I want my grind, I want it all
I'm into money, not into myself
I know am on it, I don't need to tell
Wony3 ma me aa, I go do it myself
Please please, for my family yeah
Feel the energy yeah
F the enemy yeah
Grinding everyday oh
See me tipping on my ones and twos
Ain't no time to play oh
If you no see we today then we move
Be like you dey joke (Yeah yeah yeah)
Be like you dey joke (Yeah yeah yeah)
Grinding everyday oh (yeah yeah yeah yeah)
See me tipping on my ones and twos
Ain't no time to play oh
If you no see we today then we move
Be like you dey joke