Elige una pista para reproducir
Pourquoi why you dulling ah
Vectraz
Hmm ahh
You no fit come my party come dey dull ye
I love the way you're rocking on dior ye
Phone on DND no pick any call ye
Girl your body na overdose overdose o
And you put me in a choke in a choke hold
Girl your beauty dey overflow overflow o
Hmm ahhh
Hmm ahh
Pourquoi why you dulling
Hmm ahh
Oh baby shake body
Hmm ahh
Pourquoi why you dulling
Hmm ahh
Oh baby shake body
My Sunita
My Sunita
My Sunita
Shake body Sunita
My Sunita
My Sunita
My Sunita
Shake body Sunita
Till infinity o
Till infinity o
Till infini.. I go love you till infinity o
Till infinity o
Till infinity o
Till infini.. I go love you till infinity o
Naughty girl bad girl
I love your energy
Omo you make me kolo
Anytime wey we dey inna the room
Omo you make me mellow
Oh my baby
Oh my baby
Hmm ahh
Pourquoi why you dulling
Hmm ahh
Oh baby shake body
Hmm ahh
Pourquoi why you dulling
Hmm ahh
Oh baby shake body
My Sunita
My Sunita
My Sunita
Shake body Sunita
My Sunita
My Sunita
My Sunita.