Elige una pista para reproducir
If you leave me na to vanish o
Na to vanish o no
Na to vanish o
So if na play make you die it o
E de make my head combust
Say make you die it o
Girl you give me energy o
Energy baby capture my soul
Girl I can't let you go o
(Yah yah yah)
I confess with my soul
Addicted to your body and your soul
Girl I can't let you go
(Yah yah yah)
Say you dey totori mi
Totori mi my baby (Totori mi my baby )
You dey totori mi
Totori mi oh no no (Totori mi oh no no )
Your body dey colombi mi
Colombi mi my baby (colombi mi my baby)
You dey totori mi
Totori mi oh no oooo yea
You see this life na vanity o
Zero expectations
Na my mentality o
And if you break my heart
Baby girl na calamity o
No mind wetin them talk
Na my image o
They wan tarnish o
You're not a monster but
You give me energy baby (energy baby)
You capture my soul
Girl I can't let you go
For any reason (yah yah yah)
I confess with my soul
I'm addicted to your body and soul
Girl I can't let you go
I'm not too busy to give my all
Say you dey totori mi
Totori mi my baby (Totori mi my baby )
You dey totori mi
Totori mi oh no no (Totori mi oh no no )
Your body dey colombi mi
Colombi mi my baby (colombi mi my baby)
You dey totori mi
Totori mi oh no oooo yea
Uhhhhhhh (totori mi my baby)
Uh yea yea uh ah (totori mi oh no no)
Uh yea hea uh ye ah ah ah ye ah (colombi mi my baby)
Ule ule ah ah eh ah ahhh ah ah(totori mi my baby)
Uhhh yeaaaa