Elige una pista para reproducir
Angelina Angelina Angelina
Why you want to do me so
Angelina Angelina Angelina
Why you want to do me so
Angelina Angelina Angelina
Why you want to do me so
Angelina Angelina Angelina
Why you want to do me so
Angelina ya yie
Oh Angelina ya yie ii
I go marry you
You go dey my house
Dey cook for me
I go tell your mama
I go tell your papa
You wan control me
But me I for control you
Angelina Angelina Angelina
Why you want to do me so
Angelina Angelina Angelina
Why you want to do me so