Elige una pista para reproducir
God put your oil for my head
Ororo don cost for market
Khali i weak like dodo
Who give you the Oil te fry m
Na Oba market i buy m
I swear That matter i no buy m
Chai
Cut your coat accordingly to your size
E be like life don give me oversize
No be Watin I measure be this
Na now I dey realize say
My problem too much
I don dey wear watin I sow
Chale I'm a good tailor
He be like I need scissor to cut some people from my life
Because dem feel so high dem don dey see Jesus
For this life
No dey downgrade anybody
You hear me
Pesin dey form boss (bus) boss
Last last e fi sit down for attach-mate
If them tell you say you no dey their class
Ask Dem
Which time una te be school mate
Damm
Life is darker than black man armpit
Killing their brother ah is their fucking habit
You only get love
When your heart beat stop
Now and days everybody dey run kiti kiti
Kata Kata nobody fi drink water drop cup
Nobody go look our face
But wait
Blow up on their face like uppercut
Pesin wey like low cut no go fi dread you
Pesin wey like to collect no dey give no go fi bread you
The only blood wey I dey trust now and day na the one wey dey my vain
If money is not the cause of the pain
Tell me what the cause of the pain?
Are you aiming for for the money
Are you aiming for the fame?
You can have the money no fame
Or you can have the fame be a broke ass
My Nigga
Think wise my nigga
There is no love for broke people my niga
Living fake life cant put food on the table my niga
You can be rich and famous my niga
Just believe my nigga
Hustle my nigga
The girl wey you dey crush on
You ask her out
She say no she like as a brother
Chai brother man
Na because you no get money
Remember failure is temporary and regret is forever
The way boys dey tear everywhere fi make you get fever
And you wa know Watin dem do you get the liver No
Others dey confirm he no mean say you no go confirm
Because everybody come here come farm
Harvest what you labor for
Cuz your mama go through 9 month and hard labor
Tell me why you wa de poor for
Chale I dey ask that kind question
To my self
My mama deserves every thing wey better for this life
If no be her I for no dey this life
Mama wey dey waka for pikin suppose
To ride on benz
She dey there from the bottom
And when you start to dey pollute
Everywhere like mess
But I still dey reason why some boys
No dey get sense
Mama deserve iPhone 12
Forget your girlfriend
Mami gat to portrait her pictures
Because Na only her love clear
No be everybody go dey with you in bad days
Na only mama fi bear
Damn
Shi
You no see class before you jam me with your Lexus
Abi your papa fi buy the Benz
Oppressions everywhere
I swear poverty na cloth wey I no fi wear
Sometimes the key to success is something we fear
Na who no get money dey follow family member dey drag land
Fear this
New generation dem rather go run mad
Than to be broke forever
You get ear make you ear
Out here
Go hard or go home
Na hunger dey wait for ya for hux
Yo khali Khali you fi help with 5k first
Abeg very important e get why
Sorry bros my account be like Oba of Benin e no dey go transfer
Pesin wey dey ask me money e no even know if I dey suffer
Oh lord
Khalifah
Some people no go post you
When you start winning
Trust me you go be their Dp
Dem no call when you family member
No dey hear you for 3 month
Mama nearly get BP
I'm just saying they only love you when you are among the winning team
No cap
This more than rap
Khali be like e don do
I hear
I dey wait for my time
No mean say I go come dey sit down dey look clock
Who put clients for billing no suppose dey carry fuck
Fact
They say backup your backup
Same shit can put you in early
Grave
Be brave
Well
Na if your plug no sure
If you don't get it
Forget about it
God I no dey armless why money never reach my hand
Abi my money dey rich man hand
If so
Make i carry gun
Let me know
Dem say let bygone be bygone
Sorry I don buy gun
Who Fuck up go collect
He clear
They said follow your dream many of una give me transport
Same of una wey no give kerosene
Now you wa dey check Watin dey my pot
They thought I will be stuck in one spot
Like carry your drama come
Na ball we dey ball here
You no fi change the sport
No
Real
Life
I keep my circle little
You ask my Niga Kayode
Most of my hommi only text me when Wahala dey
Waiting for me to fall
Benin boy osamudiamen (I no go fall)
But get this
Your real friend is a fake friend to another friend
And your fake friend is a real friend to another friend
Buh me I no send if you carry bad belle for me
Na you belle go purge
Na who get time to carry matter for head
Na dey sit down dey judge
Yo khali