Elige una pista para reproducir
I'm giving you all my testimony baba
Everything na for you
Baba ti bawa shey (Baba ti bawa shey)
Na why we dey smile everyday (We dey smile everyday)
Now the hustle don change
Omo iyami malo f'arawe (Malo f'arawe)
And we still dey jaye lo baby man's on fire now (Man's on fire now)
Anytime me roll up you know say no contest girl dey fire down (Down)
Tinuke want to gbori wa
Shalewa want to gbori wa
All of dem want to sarewa yeah
I don cause yawa for my area (Ooh wee)
Tinuke want to gb'ori wa
Shalewa want to gb'ori wa
All of dem want to sarewa yeah
I don cause yawa for my area (I don cause yawa for my area)