Elige una pista para reproducir
it's the official party anthem baby
Eh roll it for me girl
c georgy production
Whine am for me
Blackface dey here
Trybunal passie dey here
Roll am for me
where the ladies at
Let me see you shake it for me
Let me see you roll it for mr girl
whine am for mr girl
Omoge whine am for me
Na wetin you dey wait for
Omoge shake am for me
No delay on the dance floor
Omoge whine am for me
Na wetin you dey wait for
Omoge shake am for me
No delay on the dance floor
The way you move your body na waya
Oh my oh my you set the whole place on fire
Twist and roll it don't you retire no
Until the morning light
Let the music quench your desire
Mr dj please don't stop this vibe na waya
it's like calypso mixed up with kaya
it gets you high and ah make you fly na touch the amplifier
In this ya party we go know who go tire
Oya twist and roll loose control
Let your body go go go
Omoge shake am for me
No delay on the dance floor
Omoge whine am for me
Na wetin you dey wait for
Omoge shake am for me
No delay on the dance floor
How come you wear this sexy attire
wey dey make somebody dey loose control like say him don Maya
Ifeanyi pass me the