Elige una pista para reproducir
It's your boy Dymo..
Royal Brown
So make you no vex No vex, seeing my progress Waytin
a do na my business Baba God na in be my witness
No one want to suffer , for this life a want to jaiye
We all here for the kwacha
But a want good life for my mama oh
Omo many a things a see for this kind life
A say man no dey sleep a dey stay up all night
A want this money everyday a dey go on my knees
Say a lil prayer to my God only
Make he shower me with his blessings
So make you no vex No vex, seeing my progress
Waytin a do na my business Baba God na in be my witness
A chop first ,now dey want vex .
They see me say am winning na e make dem loco
They just wants to say wetin they dont know
Aahhh a don tire eehhh Ooh ooh ooh a don tire eeh
A got to bring in food for my mama
Na e dey make a push hard for the dollar
Then Everyday man dey eat indomie
The only food way a know be gari
But my music travel with no visa
A learn life with no teacher hustle hard in africa
Now they hear me loud in america
Aah aaah aah Omo many things a see for this kind life
Na Guy man no dey talk everything inside
But the man vex Seeing me driving my new benz
E go report me to the feds
They don't understand my sucess
A chop first Now they won vex
They see me say am winning na e make dem loco
They just wants to say wetin they dont know
Aahhh a don tire eehhh Ooh ooh ooh a don tire eeh
Ain't nobody know how hard I live this life
I don't want to see no bad energy in my life
I'll climb every mountain oh Holy Father
On that I'm certain everything is gonna be alright
I'm making money I don't care whatever they say
Nothing can stop me only way is up up up up now
I'm going higher never coming down
I'm going to win going for the price
They see me say am winning na e make dem loco
They just wants to say wetin they dont know
Aahhh a don tire eehhh Ooh ooh ooh a don tire eeh