Elige una pista para reproducir
Peep this
Me I chock it for my one corner
Magye me malt na me khebab
I figure guy guy number one borga yay
Hwɛ mayɛ fly
I peep some chick melɛ shodie what be vibe
She say if you ain't got it
Beg your pardon nigga slide
Shodie why you vex calm down
See I got it on the low
The Vensa outside be my ride
Fast forward now I get am for dance floor
Time pass spy my watch e knack four
But the vibe good
So I tell am make we dance small
She say she dey want bounce no probs
Just make I chop number
As I reach for my back pocket
I no dey feel keys no dey feel wallet
Come see your nigga make stranded
Chale she take show the mandem
Ɔdzagye me hwim
Waayi me koko
Ɔdzaafa me nyifa ne hɔ no
Nti waayɛ me overtaking basa basa
Overtaking basa basa
Wetin man go do
Waayi me koko
Ɔdzaafa me nyifa ne hɔ no
Nti waayɛ me overtaking basa basa
Overtaking basa basa
Wetin man go do
Waayi me koko
Ɔdzaafa me nyifa ne hɔ no
Nti waayɛ me overtaking basa basa
Overtaking basa basa
Wetin man go do
Waayi me koko
Ɔdzaafa me nyifa ne hɔ no
Nti waayɛ me overtaking basa basa
Overtaking basa basa
Wetin man go do
Big time I lose interest
She really show me the difference
She bost my mind my 9-5 is all gone
Just cos I want land my jet
Mad regret I never vibe shodie again
Man I swear never ever again
Hard to tell the real from the gold diggers
All they want be just figures
Every shodie wanna fit to blow
Every shodie wanna get the dow
Every shodie got it on the low
Kwame D'asani me na me nie oo
Thought I was another sly guy
Be like me I be the joke
But the thing all be God's time
I go catch am the right time
Me I weigh my mind joe
Come see your nigga make stranded
Chale she take show the mandem
Ɔdzagye me hwim
Waayi me koko
Ɔdzaafa me nyifa ne hɔ no
Nti waayɛ me overtaking basa basa
Overtaking basa basa
Wetin man go do
Waayi me koko
Ɔdzaafa me nyifa ne hɔ no
Nti waayɛ me overtaking basa basa
Overtaking basa basa
Wetin man go do
Ɔdzagye me hwim
Waayi me koko
Ɔdzaafa me nyifa ne hɔ no
Nti waayɛ me overtaking basa basa
Overtaking basa basa
Wetin man go do
Waayi me koko
Ɔdzaafa me nyifa ne hɔ no
Nti waayɛ me overtaking basa basa
Overtaking basa basa
Wetin man go do