Elige una pista para reproducir
(CVRTIE)
Say God where I Dey today
Daddy ejor
I'm still your son
(WESL1)
Daddy ejor
I'm still your son
Say God where I Dey today
E no easy eya!!
Daddy ejor
I'm still your son
I no be itiboribo
My orientation na na follow come
Steady I dey work for my pay
Na the lion share wey men wan taste
Sleepless nights wey I pray
Guess what
Akonuche no dey play me eskeleobebe tiolebebe
Wetin dey happen to the funds say na Six figures(dream$)
National cake
Blinded by his grace
Na the father son and Holy Ghost fire
Preciate my pattern say na dread
Make God give me wire
Yes
Before I retire
Before I go 6ft deep underground
Blinded by his grace
Na the father son and Holy Ghost fire
Make God give me wire
Before I retire
Before I retire
Say God where I Dey today
E no easy eya!!
Daddy ejor
I'm still your son
Say God where I Dey today
E no easy eya!!
Daddy ejor
I'm still your son
Daddy ejor
I'm still your son