Elige una pista para reproducir
Make your word starti fire for my heart
One my hands no fit contain
Wen my pride not fit control
Be the hammer breaking up the stone
Make e breaki down the rock
Wen my heart don be like so
For e don tey wen your word dey fall like rain
Sey the normal thing be say
Make e wash my sins away
But as we dey me I wan dey have my way
I come dey the fight the way
E don clear say e no pay
Make your word starti fire for my heart
One my hand no fit contain
Wen my pride not fit control
Be the hammer breaking up the stone
Make e breaki down the rock
Wen my heart don be like so
For e don tey wen your word dey fall like rain
Sey the normal thing be say
Make e wash my sins away
But as we dey me I wan dey have my way
I come dey the fight the way
E don clear say e no pay
Consecrate me by your holy water
Make me clean by the very words you say
Here I am oh dear refiner's fire
Purify my heart and make me your desire
As you dey watch all the game wen I dey play
One day I be striker
The next day me defender
But I forget say you talk say make I pray
Say e no go be by might certainly it's not by power
Yeah
Consecrate me
Consecrate me by your holy water
Make me clean by the very words you say
Here I am oh dear refiner's fire
Purify my heart and make me your desire
Oh oh oh