Elige una pista para reproducir
scottyolorin yuh
scottyolorin yuh
scottyolorin yuh
me i no fit leave my nina
chocolate skin like deela
she carry big back like venza
my kele, she dey on burti
she no dey smoke up scotty
ste ste cana and backy
she says she loves my swagger
she say she fw scotty
me i no fit leave my nina
chocolate skin like deela
she carry big back like venza
my kele, she dey on burti
she no dey smoke up scotty
ste ste cana and backy
she says she loves my swagger
she say she fw scotty
girl i'm available (active)
girl i wan de see you
i don collect apartey (come)
come make we dey trabaye (let's get it"
i'll buy you balenci
we don comot for the trenches
i'll buy you louis v
press money for ur opay
me i no fit leave my nina
chocolate skin like deela
she carry big back like venza
my kele, she dey on burti
she no dey smoke up scotty
ste ste cana and backy
she says she loves my swagger
she say she fw scotty