Elige una pista para reproducir
Uh-huh-huh, yeah
Yeah-yeah-yeah
(I see your hand for my life)
(Na you dey do me how I like)
Sam Jay on the vibe
I see your hand for my life
Na you dey do me how I like
You no dey gree me make I go solo
You dey my back like a po po po
Your love for me no be jazz (jazz)
When I been dey on the ground
You been tell me say I go fly
And you no mean by kite
This kind love wey dey shake my leg (I say your love dey shake my head)
Na this kind love wey dey burst my head (I say the thing dey burst my head)
I don search from A to Z (from A to Z)
Nobody fit take your place (can't take your place)
This one is a pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
This one is a pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
I say this one is a pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
This one is a pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
Pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
This one is a pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
I say this one is a pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
This one is a pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
Special kind of feeling
This kind love dey Sweet me
I wan tell everybody
Feeling the godly vibe
Me and my new found tribe
We no go apologize
Instead we go show you light, yeah
This kind of love wey dey burst our brain (burst our brain)
This kind of love e dey shake our leg (shake our leg)
I dey search from A to Z (A to Z)
Nobody fit to take your place
Nobody fit to take your place
This kind love is a pro max Ifunaya, pro max ifunaya
Pro max Ifunaya, pro max Ifunaya
This kind love is a pro max (pro max Ifunaya, pro max Ifunaya)
(Pro max Ifunaya, pro max Ifunaya)
(pro max ifunaya) I see your love for my life
Na you dey do me how you like (pro max Ifunaya)
Special kind of feeling (pro max Ifunaya)
Special kind of feeling (pro max Ifunaya)
Loving the way you do it (pro max Ifunaya)
Pro max (pro max Ifunaya)
Pro max (pro max Ifunaya)
I see your hand for my life
Na you dey do me how I like
Special kind of feeling
Special kind of feeling
Loving the way you do it
Pro max oh