Elige una pista para reproducir
Gidi bouncing
Hmm hmm
Woah yeh yeh
Hmmm hmmm
Gidi bouncing
Hmmm hmm
Ooh ye ee
All work and no play make jack a dull boy (oh ooo)
So me I Dey work, so me I Dey work and pray ehh
If I no get this money, nobody go Dey for me
(Go Dey for me)
So I gats to hustle no ni oo
Kemi sha ti kowo dele
Kemi sha ti rale
Kemi sha to lo, kono okun mi todi oo
Kemi sha ti kowo dele
Kemi sha ti rale
Kemi sha to lo, kono okun mi todi oo
247 me I Dey Pon this road
Me I Dey for this muller
Me I Dey for pound sterling
Me I Dey for The Naira, the Euro, Dinero
247 me I Dey Pon this road
Me I Dey for this muller
Me I Dey for pound sterling
Me I Dey for The Naira, the Euro, Dinero
Kemi sha ti kowo dele
Kemi sha ti rale
Kemi sha to lo, kono okun mi todi oo
Kemi sha ti kowo dele
Kemi sha ti rale
Kemi sha to lo, kono okun mi todi oo
Ehh
Too many of my friends don Dey hate, hate on me (hate, hate on me)
Many of Dem Dey ask where I Dey get this money
Me I Dey tell them say na my mama prayer Dey work for me
(Dey work for me oo)
That everyday she dey cast and bind em' for me
If I no make am I fuck up (uuhh)
Gats to do everything gats to focus
Gats to do everything gats to focus
Gats to do everything gats to focus
If I no make am I fuck up (If I no make am I fuck up)
Gats to do everything gats to focus
(Gats to focus)
Gats to do everything gats to focus
(Gats to focus)
Gats to do everything gats to focus
Kemi sha ti kowo dele
Kemi sha ti rale
Kemi sha ti lo, kono okun mi todi oo
Kemi sha ti kowo dele
Kemi sha ti rale (me I Dey for this muller)
Kemi sha ti lo, kono okun mi todi oo
Kemi sha ti kowo dele
Kemi sha ti rale (me I Dey for this muller)
Kemi sha ti lo, kono okun mi todi oo
Me i dey for this muller
Kemi sha ti kowo dele
Kemi sha ti rale (me i dey for this muller)
Kemi sha ti lo, kono okun mi todi oo