Выберите трек для воспроизведения
Lulu I been in
Lulu i been intentional
Whatever I'm giving
When they say thank u I say no mention am
The love I'm receiving
I really hope it's intentional
I was hurting and bleeding
How u go tell d doctor no answer am
Disciple
Follow me like dem disciple
Every militant hold a rifle
Freedom e no free shi shi u no see
Make dem no give who u resemble
Gimme chance I no go fumble am
Who dey zuzu make dem humble am
If e scatter I recouple am
German German
I dey reason all my matter
Till e better
We go still dey German German
When nobody been dey
When I been hold my cloak and dagger
Make I no go suffer
Make dem see say d work and prayer worth am
Pressure o pressure
Everybody fighting depression
It's a bit messy yh we in a jungle
I dey waka up and down for network
I see Padi mi I see
Say dem never really sabi who I be
Wonders and hallelujah come and see
Focus on me to sabi my P on G
Disciple
Follow me like dem disciple
Every militant hold a rifle
Freedom e no free shi shi u no see
Make dem no give who u resemble
Gimme chance I no go fumble am
Who dey zuzu make dem humble am
If e scatter I recouple am
German German
I dey reason all my matter
Till e better
We go still dey German German
When nobody been dey
When I been hold my cloak and dagger
Make I no go suffer
Make dem see say d work and prayer worth am