Выберите трек для воспроизведения
Nyama baby
LEE
My mama see my beginning
She no go see my end
Lyf no b SMS
Nobody really send
Them go leave you behind
If you no follow the trend
If that clothe no b your size
Omo na to go amend
Too many things wey a nigga see
Way a nigga blend
Everyday of my life I hustle just to make a nigga earn
Damn this life e be like say E be like wyning
I gat no time cause everybody here get him timing
Where you been dey, when nothing been dey
When everyday was a very bad day
Me I no care wetin anybody say
Me I no say, say one day e go pay
Shey you think say me I no go make am without you
Shey you think say me I no go make am without you
Where you been dey, when nothing been dey
When everyday was a very bad day
She tell me I was good for nothing
I swear to God I no know pass to press the button
I told them wait watch out for my coming
I be like jesus I swear to God I will be second coming
I got no time everyday I be doing what I know
Everyday of my life all I do is just to make a blow
Oh my lord have mercy cause I know that I am a sinner
One day of my life that one day I will be a winner
Where you been dey, when nothing been dey
When everyday was a very bad day
Me I no care wetin anybody say
Me I no say, say one day e go pay
Shey you think say me I no go make am without you
Shey you think say me I no go make am without you
Where you been dey, when nothing been dey
When everyday was a very bad day
They said this life is like a movie
Just do what you know just keep on moving
Shout out to Pablo Shout out to Bobby
You know how it goes
One day I swear to God my niggas will blow
Where you been dey, when nothing been dey
When everyday was a very bad day
Me i no care wetin anybody say
Me i no say one day e go pay
Shey you think say me I no go make am without you
Shey you think say me I no go make am without you
Where you been dey,when nothing been dey
When everyday was a very bad day