Выберите трек для воспроизведения
I answer when u
Called me called me
I Love it how u hold me
I thought we gonna last forever
U gotta say it now or never
Whenever u call me call me
I Pull up in a hurry
I thought we gonna last forever
Ms.
I'm d only piece of d puzzle u missing
Always intense o whenever we kissing
Anytime u wanna talk bae I'm gon listen
So what is this
If u no go do again try gimme reason
Many fishes in d ocean for a reason
I don't wanna argue I'm finna go fishing
They no fit show u this love and u sabi
Shey U go still hear my jam for party
I been dey try organize things
I been dey try commot sand sand for my garri
I know u really miss my totori
Shey u fit colonize Wetin I carry
Don't let my love for u fade
Cos if I go I no go come back again
I answer when u
Called me called me
I Love it how u hold me
I thought we gonna last forever
U gotta say it now or never
Whenever u call me
I Pull up in a hurry
I thought we gonna last forever
I been up working and paying all my taxes
When I drop gbedu them dey dance Michael Jackson
Whenever u around me it's relaxing
Hold on tight baby u my kinda vibe
Baby let's talk we don't need to be fighting
I no know who dey even teach u all these bad things
Be my peace baby that be all I'm asking for
They no fit show u this love and u sabi
Shey u go still hear my jam for party
I been dey try organize things
I been dey try commot sand sand for my garri
I know u really miss my totori
Shey u fit colonize Wetin I carry
Don't let my love for u fade
Cos if I go I no go come back again
I answer when u
Called me called me
I Love it how u hold me
I thought we gonna last forever
U gotta say it now or never
Whenever u call me
I Pull up in a hurry
I thought we gonna last forever