Выберите трек для воспроизведения
A lost trust can never be regained
So me I tell all this people for road say loyalty pay
New update tide, dem forget the gbedu replay
Say the dj wey try commot am they put am grave
Oloun gbo (oloun gbo)
You no fit get make I hate to
Omode gbo agba gbo lo fi da ife ninu aye
Pididipadadapadadapadadapada ewo
Pididipadadapadadapadadapada ohe
Emi lenu leko, I need dough
I dey road from small I dey road
And maami dey old I believe oo but e hurt my soul
Controlla
Controlla
And I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am
Sometimes she dey move like malaika
Some have food cannot eat
But this your back I go hit
Some get weed and no lean
And some get lean but no weed
But me I get the two wey come from Monet and straight to my room
I operate in my lungu, I straight in your eye I go look
Opportunity come but once, manna taking ganja and I do mii best all I know
Plenty money, no, no stress
So far I no buy car for debt, kosegele
Opportunity come but once manna taking ganja and I do mii best
All I know plenty money, no, no stress
So far I no buy car for debt
Emi lenu leko, I need dough
I dey road from small I dey road
And maami dey old I believe oo but e hurt my soul
Controlla
Controlla
And I get one hoe for my hood ahn
I no fit love am but I like am
Sometimes she dey move like malaika