Выберите трек для воспроизведения
(Vibe)
Skelebe
I Getti Vibe Wey Fit Kill Person
Kili Person ahh
(Oshubaka,Oshubaka)
Ovusa Balele
Onkondeke
Ushamaka Laveje
Sehte
Osuma Kalele
Sinabandeke
Cause I be omo ologo
Omo ologo
I getti money no be joke ooh
And e choke oooh ah
Omo ologo Omo ologo
I getti money no be joke ooh
Emi koko Emi koko
Shey you know how the thing goes
Shima your Baka e be overdoes
Get down whine it for the dough
If you sabi e go show
GE gege gege
Shey you know how the thing goes
Shima your Baka e be overdoes
Get down whine it for the dough
If you sabi e go show
Ah getti vibe wey fit killi person
Killi person
Ah getti vibe wey fit killi person
Killi person
Ooh lord ooh lord
Wetin man go do without BomBom?
(Bom Bom Bom Bom)
Ooh lord ooh lord
Wetin man go do without BomBom?
Oh my
(Oh my oh my)
Oh my lordi
In Loveee
She loving me i be loving her back
Loving nina back
Her waist is 44
Angelina oh mafo
Moti ready spendi
All of my money for you
Cause I be omo ologo
Omo ologo
I getti money no be joke ooh
And e choke oooh ah
Omo ologo Omo ologo
I getti money no be joke ooh
Emi koko Emi koko
I Getti Vibe Wey Fit Killi Person
Kili Person ahh