Выберите трек для воспроизведения
I prefer to live like a lion in the jungle
And stay like a dog in the city
I prefer to live like a lion in the jungle
And stay like a dog in the city
I prefer to live like a lion in the jungle
And stay like a dog in the city
Chinedu somebody borrow you ego
Make you take travel go Chicago
Remember Nnamdi sell him car
So you go go America
All these people wey bin dey raise you
Still dеy stay for face me I face you
Promisе say you no go fashie them
Say every other month you go dey tashi them
Ada wey you been promise to marry
Dey wait oh boy she don tarry
When she see you na inside Ovation
You marry oyinbo from another nation
Ajo o dabi ile
No matter where you go
Make you no forget area o area o
Say na naija
Ti ode ba tile
Pada wale o
Motherland oh (Na your area oh)
Boy you know I gave you all my money for my bag oh
You tell me say you want go play football for Japan oh
Five years now and you never call my phone oh
You got me thinking that you never coming home
Remember say your papa don pai
Remember say you mama dey cry
Plenty note wey them send you no rely
If you hearing this song you no dey try
How I wish baby
I fit reach you anywhere you are you are
So faraway like the fallen stars from the skies
Cuz you are my shining star
Liko Ada (Sir)
What's the problem (He’s not here anymore)
Why d boy broke your heart and runaway so (Yes sir)
I get credit make we call am
TY mix dial the number
Lati niu wade ni ostcha farawe eh
Igba wo lo to ma pada de eh
Igba wo lo to ma pada de eh
Wan reti
Mogbope oyinbo lotun fe e
Igba wo lo to ma pada de eh
Igba wo lo to ma pada de eh
Wan reti
How I wish say
I fit reach you anywhere you are you are
So faraway like the fallen stars from the skies
Cuz you are my shining star