Hey bro, what's up
What's up, bro
What's up, bro
What's up, how you doin' man
OBGE
IYOO
We're outside, we're grinding, still, hoes will be calling me a bandit
They said I was supposed to be holy, maka nee
Church nekwa be anyi
All the insults I had were bloody, but I never had to stop grinding
But now the boy don make am, everybody don dey call me a big daddy
Big Daddy, Big Daddy
Omor, this thing e no funny
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Bugatti
Big Daddy, Big Daddy
No be child's play
Oburo barbie
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Buga... Big Daddy, Big Daddy
Omor, this thing e no funny
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Bugatti
Big Daddy, Big Daddy
No be child's play
Oburo barbie
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Buga
Dem be looking for us on the bad days
So when we die dem go jaye on the last day
Oluwa don hear my prayers so ein lift me up
Even though I heavy pass akpa cement
They want to stop me, lie lie
This money I go make am even when I turn 100
Maka chukwu, dem go call you my blood
When you suppose know sey blood get SS
Go live your life, my brother
no do make person come dey stress you
(omor)
Any girl wey paste her aza show love
But no do make person rip you (che)
Anytime you're feeling lonely, don't smoke
Just pray to God for more grace (I swear)
I just sey make I update you, my guy
shey na you wan become Big Daddy
Big Daddy (che), Big Daddy (chai)
Megamind (Megamind)
Omor, this thing e no funny
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Bugatti
Big Daddy, Big Daddy
No be child's play
Oburo barbie
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Buga
Big Daddy, Big Daddy
Omor this thing e no funny
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Bugatti
Big Daddy, Big Daddy
No be child's play
Oburo barbie
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Buga
Chei
My guy for apartment dey live for room
Without no gate
O na bata mmiri o neche wetin I go chop today
If ein try to meet eim friends dem go sey I no get
Ogbeni you sef you too dey beg
(Dem give am) insult on top ein head
My guy you no for like work
Stop the Twitter and check your net worth
Hustle hard make your future no flop
Shey you talk sey your mate dem dey ball for club
Yah see, make I inform you
If you wan live this life without no trouble
No fear, just hustle twenty four seven
Cause one day you no go ever struggle, yh
Big Daddy, Big Daddy
Omor this thing e no funny
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Bugatti
Big Daddy, Big Daddy
No be child's play
Oburo barbie
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Buga
Big Daddy, Big Daddy
Omor this thing e no funny
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Bugatti
Big Daddy, Big Daddy
No be child's play
Oburo barbie
Count my digit, oloro, 30
But now am riding in a Buga
Big Daddy
Omor this thing
Count my digit
But now am riding in a Bugatti
Big Daddy
No be child's play
Count my digit
But now am riding in a Bugatti
Blessings