Выберите трек для воспроизведения
Don’t hate me chale if you don’t know my story
If i hurt you before i go tell you am sorry
Time no dey wait oo
Time no dey make i hate oo
Me i no dey waste time on the past
I just dey move
Me i no dey fear popo
Happy like i win lotto
I dey put in the work
Well done mama say ayekoo!
Gucci Versace
Inner my party
All the pretty ladies
Wind your body
London girl make i see something
Lagos girl make i see something
Cape town girl make i see something
Carribbean girl make i see something
Wetin make i do for you?
Put your face on my chest tattoo
Any man wey go try you
Me I no go run i go fight for you
Even when they looking at you
Fine boy thing no dey entice you
The way me i mad over you
Aaaaba!!
London girl make i see something
Lagos girl make i see something
Cape town girl make i see something
Carribbean girl make i see something
Gucci Versace
Inner my party
All the pretty ladies
Wine ur body
Boys with the money
Come show something
Jo’burg Lagos
Accra London thing
London girl make i see something
Lagos girl make i see something
Cape town girl make i see something
Carribean girl make i see something
Wonteeda
Wash3da
Show something
Do something
Wonteeda
Wash3da
Bryte Mina too good for your liking