Выберите трек для воспроизведения
I've been on a late night extra cool
Skip all the talk
Waje kin knack you
I go go with my gold gold gold circle
I go go till you come and tell me thank you
I like you but you like shayo o
You don't work but ofe jaiye o
You and your friends dey gather wear and co co co and co
Ani o bad, bad
Can you imagine if you no bad?
I no fit stand you, stand you
E go hard
O malo far
Ani o bad, bad
Can you imagine if you no bad?
I no fit stand you, stand you
E go hard
O malo far
She's a baddie
Baddie baddie baddie baddie baddie baddie baddie
She's a baddie
Baddie baddie baddie baddie baddie baddie
O malo far far
French tips on her nails
She got men they been paying the bills
She got finesse like pheelz on the beat like
Ha!! Fi...
Finishing
Omoge
Why you dey act like born again?
You know I wasn't born yesterday
You be nsogbu to my ebelebe
Omo ma ferege
Ani o bad, bad
Can you imagine if you no bad?
I no fit stand you, stand you
E go hard
O malo far
Ani o bad, bad
Can you imagine if you no bad?
I no fit stand you, stand you
E go hard
O malo far
She's a baddie
Baddie baddie baddie baddie baddie baddie baddie
She's a baddie
Baddie baddie baddie baddie baddie baddie
O malo far far
She's a baddie
Baddie baddie baddie baddie baddie baddie baddie
She's a baddie
Baddie baddie baddie baddie baddie baddie
O malo far far