O They say person wey go help you no go stress you
No be lie
But person wey suppose to help me don dey hide
I been wanting give up until I realize
Say Matthew seven:7 tell me seek you go find
They been wanting hold me
For shirt dem dey drag
I'm talking about my pride and my pride no be chais
Brother, sister let me give you the advice
That will change how you think
Things like
Do your best and leave the rest
But how will you know if you have done your best if you leave the rest?
If you don't relent, they can never ever compare you
Do your best and leave the rest
But how will you know if you have done your best if you leave the rest?
If you don't relent, they can never ever compare you to yesterday
No be everything you see you go believe
But I know say person go dey tell you seeing is believing
No be everything you reason you go talk
Talk fit to make a grown man summersault
They say no food for lazy man, who come give lazy man the food wey em chop
If you dey work no loose guard your work
Make another man no chop the work wey you work o
Every pain is a lesson
Pain fit kill person
Na person fit be lesson
Na why person learn lesson
They go call you their Manny
They go call you Manny
Then play you like Mani
Sadio Mani Mani
They say no food for lazy man
Who come give lazy man the food wey em chop?
If you dey work no loose guard your work
Make another man no chop the work wey you work o
Do your best and leave the rest
But how will you know if you have done your best if you leave the rest?
If you don't relent, Ah they can never ever compare you
Do your best and leave the rest
But how will you know if you have done your best if you leave the rest?
If you don't relent, Ah they can never ever compare you to yesterday
They say person wey go help you no go stress you
No be lie
But person wey suppose to help me don dey hide
I been wanting give up until I realize
Say Matthew seven:7 tell me seek you go find
They been wanting hold me
For shirt dem dey drag
I'm talking about my pride and my pride no be chais
Brother, sister let me give you the advice
Hmm Brother, sister let me give you the advice
(Brother, sister let me give you the advice)
They go call you their Manny
Manny Manny Manny
Play you like Mani
They go call you their Manny
Manny Manny Manny
Play you like Mani
Wagwan inna mi house