Выберите трек для воспроизведения
When I no sabi
Which way to waka go
Baba God You know
Which way go good for me
When I no sabi
Which road wey I go follow
Baba God You know
By Your Spirit show
Open my way for me
Open my eyes to see
Show me my destiny
Save me from enemy
Open my way for me
You know wetin best for me
Make You hold my hand
Where You lead me I go go
Eh! Baba o
Open my way for me
I don try my luck
Tire to play kalo kalo
Baba God I know
Say na You get the answer
Tinini tanana biko biko
I don gamble sotay
My life e dey in shambles
Open my way for me
Open my eyes to see
Show me my destiny
Save me from enemy
Open my way for me
You know wetin best for me
Make You hold my hand
Where You lead me I go go
Eh! Baba o
Open my way for me
Who You bless is blessed I say is blessed
Enlarge my territory
Been here for too long
Can't take it no more
Transform my category
Shine Your light
On my path
Tell me this is the way
This is the way
Lay Your hands on me and
Bless me indeed o
Open my way for me
Open my eyes to see
Show me my destiny
Save me from enemy
Open my way for me
You know wetin best for me
Make You hold my hand
Where You lead me I go go
Eh! Baba o
Open my way for me
Enlarge my territory
Open my way for me
Enlarge my territory
Badabadibidabida
Enlarge my territory
Open my way
Enlarge my territory
Change my story
Enlarge my territory
Lay Your hands on me
Baba Baba Baba Baba O
Open my way for me