Wenny bang bang bang
Am I your mate
My life in a bit is a wonder
Everybody wey I know still dey wonder
Shey na this officer dey drop these bangers
Awon enemies ti send thunder
Even the thunder self e still dey ponder
I be pako sey me no be butter
Tojo ba ti ro a ma gbe ke bota
But dem still wan' us dead ooo
What do we do uh uh uh eh
(What do we do, what do we do)
What do we do uh uh uh eh
(What do we do, what do we do)
Ah what do we do uh uh
Eh eh eh eh what do eh
What do we do uh uh uh eh
Say what do we do 2get out of this maze oo
Anything we do, dem go wan block us any way oo
If it's up to them
Dem go like to dey see us fail oo
But na God dey do am so we no go fit fail o o
Any song wey I sing na banger
Even dem'a know sey me I be father
Won ti lo gbeno wa, won fe jo ladder
Dem no even know sey we get feathers
Dem forget sey this thing
Wey dem dey call karma
E no wan know you gan
Even your father
Ishan lo pa Bruce Lee
E ye ma para
Kilo sele gan gan
Wetin be matter
What do we do uh uh uh eh
What do we do, what do we do
What do we do uh uh uh eh
What do we do, what do we do
Ah what do we do uh uh
Eh eh eh eh eh eh eh
What do eh
What do we do uh uh uh eh
What do we do
What do we do
What do we do
What do we do
Eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh eh
My life in a bit is a wonder
Everybody wey I know still dey wonder
Shey na this officer dey drop these bangers
Awon enemies ti send thunder
Even the thunder self e still dey ponder
I be pako sey me no be butter
T'ojo ba ti ro a ma gbe ke bota
But dem still wan' us dead ooo
What do we do uh uh uh eh
(What do we do, what do we do)
What do we do uh uh uh eh
(What do we do, what do we do)
Ah what do we do uh uh
Eh eh eh eh what do eh
What do we do uh uh uh eh