Выберите трек для воспроизведения
I buy you bone straight
I buy you deep waves
I buy you bouncy
I buy you busy curl
I buy you lips gloss
I order miskay
She's still asking for more
Say na once wey she bill me her beauty comot for my eyes
Hissing at my post won't bring back your virginity
Make I give you opportunity
Tranquili tranquility
Pardon me
Zero savings
Zero investment
I done use money guide
If the outcome no be income how me I wan take cum
No breast
No yansh
And you wan come visit me
Shebi na your neck wey me I wan press?
Na your neck wey me I wan press?
I will try my best to make you happy but me self no go send money
Billing small pikin done Dey see this days elderly man no go fit look am
Even jehova witness no go fit witness wetin my eyes Dey see
Even jehova witness no go fit witness wetin my eyes Dey see
Pardon me
Pastor done Dey look me just Dey preach about fornication
Shey this thing done Dey show for my face?
E Dey show for my face?
Voltage