Выберите трек для воспроизведения
I wan go
(I wan go)
All the place wey I never go
(Places I never go)
I wan do
(What to do?)
All the things wey i never do
(Big big tinz I never do)
Me I wan go
(Go go)
All the place wey dem never go
(Go go)
Me I wan do
(Do do)
Big big tinz dem never do
(Do do)
Danariya nariya nariya
I swear I'm moving
Danariya nariya nariya
I swear I'm moving
I keep moving I no tire
I get Grace
I'm going higher
Different journey Different Place
All the place wey I never go
I wan do
All the things wey i never do
No look uche face o
Fit vouch for my name o
I get girls mar-a-Lago
If you do anyhow you go see anyhow
Na the things wey I say o
Too big for the stage o
3 hours on a range rov
I dey spend cash in pounds, VVS for my neck
And you know what it takes o
Me I wan go
(Go go)
All the place wey dem never go
(Go go)
Me I wan do
(Do do)
Big big tinz dem never do
(Do do)
I know what I am looking for
Good life plenty money
Park range for my house
Do as I like
VVS on my neck oo
I know what I am looking for
Good life plenty money
Park range for my house
Do as I like
VVS on my neck oo
Ahh I get e ability
Hmm I get e Agility
Hmm I get e ability
Hmm I get e agility