
She come my life like a tonado, tonado
Tonay tonay
She con dey twist up everything I know
Thing i know
E day turn me turn me
How'd you end up number one
All I want
Hit me with that storm cause Im ready for it
Come my life like a tonado
She come and hit me like a tonado
I go put am for you if you put am for me
Baby girl I get dodo for you
If you chuke am for me
She likes Celine
Im bagging her dreams
No back to the scene
She's all I need
My Onome
If I say I love you man no go dare
Dem no go ever touch you man no go near oh
I go hold am down for you
She come my life like a tonado, tonado
Tonay tonay
She con dey twist up everything I know
Thing i know
E day turn me turn me
How'd you end up number one
All I want
Hit me with that storm cause Im ready for it
Come my life like a tonado
She come and hit me like a tonado
Natural disaster, ahaa
But I don't need a rescue from her no
Im tryna master, ahaa
Everything wey me never felt before
Im saying Im captured
Me I no go want her to let me go oh
She leads me through the storm
My Onome
If I say I love you man no go dare
Dem no go ever touch you man no go near oh
I go hold am down for you
She come my life like a tonado, tonado
Tonay tonay
She con dey twist up everything I know
Thing i know
E day turn me turn me
How'd you end up number one
All I want
Hit me with that storm cause Im ready for it
Come my life like a tonado
She come and hit me like a tonado
Tududududu Tonado
Tutudu Tudu Tonado
Tududududu Tonado