Выберите трек для воспроизведения
Sound sultan
AKA Pasuma
Wetin you think say you be wey you dey show yourself
Wetin you think say you get wey you dey show yourself
Won't you whine for me
Until the morning time (Until the morning time)
See all my boys wey dey chill with palm wine
Gbádùn your waste line
Naija boys too dey pose
Naija girls too dey show
Call them for party
When dem reach party dem go start to dey show
Jo bobalejo
Ìdúró lowa ni
Iduro to wa yen ko le pay e
Omega to fe o pose (Jo)
Pẹlu bọbọ wey dey show (Jo)
Kí èyà fi gbogbo ara jo
See I like the way you move
I like the way you move
Talent wey you get na you dey sabi how to use
See the way you shake
E bé like earthquake
And when you want to stop the men dey get heart break o
Baby why why
Until the morning time (Until the morning time)
See all my boys wey dey chill with palm wine
Gbádùn your waste line
Naija boys too dey pose
Naija girls too dey show
Call them for party
When dem reach party dem go start to dey show
Jo bobalejo
Ìdúró lowa ni
Iduro to wa yen ko le pay e
Farabale ko farabale ko farabale ko jo
Farabale ko farabale ko farabale ko jo
Ijo ni mo jọ lana
Gbogbo ara lo n ro mi
Mumsy o gbọdọ gbọ
Popsy o gbọdọ gbọ
Pasuma Wonder o
Pẹlu Sound Sultan
To ba ti gbo agọ
Ti a ba ti lilu se
Ni se ni ko majo sisi oni lati ko
Why e (Why e)
Until the morning time (Until the morning time)
See all my boys wey dey chill with palm wine
Gbádùn your waste line
Naija boys too dey pose
Naija girls too dey show
Call them for party
When dem reach party dem go start to dey show
Jo bobalejo
Ìdúró lowa ni
Iduro to wa
Keep them wondering why we always dey kick this body like fire
If you gbádùn the way she dance with the waist owo loke higher
If you gbádùn the way she gbádùn the beat owo loke higher
Owo loke higher
Owo loke higher
Baby why you dey act like that
Get into the music no dey act like that
Baby why you dey act like that
Get into the music no dey act like that
Bọbọ why you dey look like that
Move to the lady wey dey move her
Bọbọ why you dey look like that
Move to the lady wey dey move her
Farabale ko farabale ko farabale ko jo
Farabale ko farabale ko farabale ko jo (Oya)
Clap me like labalaba
Clap me like labalaba
Clap me (Clap me)
Clap me
Pelu bobo wey dey show
Ki e ya fi gbogbo ara jo
Sound Sultan from the dance phone clem
Naija ninja wá bá mi já (No you can't)
See I'm about that girl
Unforgettable not letting go
Presenter producer actor musician dancer
You can ask Pasu
So all my people them know
Level don change let my people dem go (How far can l dance with you)
Na so the girls dey yo never see stage two
Hey what's next on the menu
Red carpet as we enter the venue
Everybody start to shout
Olenu (Olenu)
Olenu (Olenu)
Olenu
Kilonshe Funmi
Oni ohun o le rojọ
Kilonshe Bola
Oni ohun ole jo
Ya fun bolo ni
Ya fun bolo ni
Ya fun bolo ni
Ya fun bolo ni
Kilonshe Hausa
Oni ohun ole jo
Kilonshe Una
Oni ohun mo ijo jo
Ya fun bolo ni
Ya fun bolo ni
Ya fun bolo ni
Ya fun bolo ni