Выберите трек для воспроизведения
*Clicks*
Yeahhhhh
Who said
Shawdy be my AfroLova
There's no other girl
Anytime she dey my side I no dey fear
You know say normally I don't kiss and tell
(Uhn yeahh)
Shawdy be my AfroLova
There's no other girl
Body wey she carry I been just wan taste
Maka chukwu me I no been plan to stay
All the times wey dem carry me to trabaye
Di kele tell me say she dey with me she down to dey
I geti feeling say this girlie go soon misbehave
But I no know say na my matter wey di mama dey
(Ou yeah, yeah yeah)
She pullu me kulosa
She tell me say ee be you be di sign (ye!!)
And I'm lovin' the sound
She make her hips sef to move in unison
AfroLova
There's no other girl
Whenever she dey my side I no dey fear
You know say normally I don't kiss and tell
Shawdy be my AfroLova
There's no other girl
Body wey she carry I been just wan taste
Maka chukwu me I no been plan to stay
Yeahh
*Tape stops*