Omo, call me daddy
You know as e dey go
I know say you no wan do again
Say your guy no loyal
He just dey form born again
Omo, no think am
'Cause no be everybody be the same
Relationship tire you, you dey shame
You dey think wetin all these people go say
Call your bobo
Tell am say you get another man
Wey go stand by you
Wey go fight for you
Call your bobo
Tell am say you get another man
Wey go stand by you
Wey go fight for you
The kind of love I get for you, omo na final (the kind of love wey I get na final)
I swear to God, this one no be made in China (na original loving)
If na to plant love to grow, I be farmer (there's nothing I cannot do for your love)
Alaye, I no fit shalaye
Just call your bobo
Tell am say you get another man
Wey go stand by you
Wey go fight for you
Call your bobo
Tell am say you get another man
Wey go stand by you
Wey go fight for you
This girl na my bae, bae, bae
No be slay mama, ke ke ke
Omo for town you dey cause gobe
Anything you buy, I pay, pay, pay
I dey feel like dangote
I'm in love with you for real, I no dey play
Bring it back one time, omo call me daddy
Call your bobo
Tell am say you get another man
Wey go stand by you
Wey go fight for you
Call your bobo
Tell am say you get another man
Wey go stand by you
Wey go fight for you
Bring it back one time
Omo call me daddy
I be that miracle boy
Original bad man pon the instrumental
Rapper wey dey sing song
The kind of love I get for you, omo na final
I swear to God this one no be made in China
If na to plant love to grow, I be farmer
Call me daddy
You know as e dey go yeah, yeah
Omo, call me daddy