Wenny bang bang bang
To ba ri mi Ko beri
Hustle day and night
We don dey control money
You gat to shine your eyes
Ronaldo no be smalling
Rolling and we popping
Champagne and we balling
Jeje no be rushing
We get am no be forming
Hustle for the money
E big e no be token
Baby sunmo mi ka jo
Shoot you no be popo
Shebi emi ni mo gbajo
Money don dey pko gan
Like sey I win lotto
My house full of motor
We are so full of ourselves
We don't care who dey see
When we dey hustle nigbayen
Shebi dem no dey see
YoYo
YoYo
YoYo
YoYo
YoYo
Wenny give them banger lele
Why you go tell me sempe
When I dey hot pepper
Ata rodo pepper
Omo olasegege
YoYo
YoYo
YoYo
Wenny bang bang bang
To ba ri mi Ko beri
Hustle day and night
We don dey control money
You gat to shine your eyes
Ronaldo no be smalling
Rolling and we popping
Champagne and we balling
Jeje no be rushing
We get am no be forming
Hustle for the money
E big e no be token
Baby sunmo mi ka jo
Shoot you no be popo
Shebi emi ni mo gbajo
Money don dey pko gan
Like sey I win lotto
My house full of motor
We are so full of ourselves
We don't care who dey see
When we dey hustle nigbayen
Shebi dem no dey see
YoYo
YoYo
YoYo
YoYo
YoYo
Wenny give them banger lele
Why you go tell me sempe
When I dey hot pepper
Ata rodo pepper
Omo olasegege
YoYo