Выберите трек для воспроизведения

I been dey suffer, I dey hustle for the street o
I come scatter, everything con dey legit
As e come reach enjoyment, you talk say e dey kill o
Thunder fire the person wey dey dey beef o
Rude (gi' dem, gi' dem)
Allow me enjoy, allow me, alone me enjoy
Allow me enjoy, allow me, alone me enjoy (Wi, Wi', Wi', Willis, gi' dem)
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Suffer no dey tire you (tire you)
Hunger no dey wire you (wire you)
E be like country no dey hammer you (hammer you)
Ṣege no dey ṣege you (ṣege dan burauba)
If you wan know the koko, e go make you dey loko
Plenty blessings, plenty dey follow
Ṣe you think say I no know
No be today
I remember sapa use me dey play (dey play)
I been dey suffer, I dey hustle for the street o
I come scatter, everything con dey legit
As e come reach enjoyment, you talk say e dey kill o
Thunder fire the person wey dey dey beef o
I been dey suffer, I dey hustle for the street o
I come scatter, everything con dey legit
As e come reach enjoyment, you talk say e dey kill o
Thunder fire the person wey dey dey beef o
Away
Allow me enjoy, allow me, allow me enjoy

All your friends go gather you (gather you)
Grace and blessings cover you (cover you)
You see this life o
Make money, eh-eh, chop money
Enjoy yourself, problems no dey finish o
If you wan know the koko, e go make you dey loko
Plenty blessings, plenty dey follow
Ṣe you think say I no know?
No be today
I remember sapa use me dey play (dey play)
I been dey suffer, I dey hustle for the street o
I come scatter, everything con dey legit
As e come reach enjoyment, you talk say e dey kill o
Thunder fire the person wey dey dey beef o
I been dey suffer, I dey hustle for the street o
I come scatter, everything con dey legit
As e come reach enjoyment, you talk say e dey kill o
Thunder fire the person wey dey dey beef o (Wi, Wi', Wi', Willis, gi' dem)
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
(Wi, Wi', Wi', Willis, gi' dem)