Выберите трек для воспроизведения
And if you give me your love o
If you give me your love o
Na you Sabi
Breakfast dey exist
Money dey my head
I want to Carry mummy away
Build one better mansion for my town
By then you choba iru mu up and down
And you dey follow me play
You feeling the same but am not the one
You carry my matter you come dey play
You telling me whole things all are the same (ehh)
Men are scorm I swear
She talk say only me she dey love
She talk say only me dey her mind
She say she go fit die for this my love
And If you give me your love o
If you give me your love o
Na you Sabi
Breakfast dey exist
Money dey my head
I want to Carry mummy away
Build one better mansion for my town
By then you choba iru mu up and down
Daddy on do uh uh uh
Like money go dey like me
Talope uh uh uh uh uh odible
And I go tell you one story, love is good
Love is blind o but love is kind
Carry man matter dey put for head
247 you dey on call
Mama warn am she no dey hear
Men are scorm o she no dey gree
Everytime she sit down dey laugh
Mama don tire for this her life
Papa don tire for this her life
Wetin she plan na to pack out and go
Cause men dey come o money dey flow
Papa dey beat her she want to go
Mama dey advise her sotey she cry
But she made up her mind she want to go
Cause men are scorm I swear
She talk say only me she dey love
She talk say only me dey her mind
She say she go fit die for this my love
And If you give me your love o (ah ahan)
Breakfast dey exist oh just dey play ah ah
I no fit carry you put for mind
Incase you know tell them say na lie
And If you give me your love o
If you give me your love o
Na you Sabi
Breakfast dey exist
Money dey my head
I want to Carry mummy away
Build one better mansion for my town
By then you choba iru mu up and down (eh)