Выберите трек для воспроизведения
Ije...
Na this hustle for the ghetto
We don dey hustle for this ghetto for ego
Some no like us but we know so
You wan stop us? ngwa bịa nso
Bịa nso
My jiggy run up on you no go waste time
For the main time me I go dey sip wine
If you never get the info
My badder is clumsy with it if he let go
Let go
Play him like FIFA... you see in this pitch nobody is fitter
Zik go check my fever say nobody is hotter
I dey drag my cana, ka onwe ife m na aghọta
Ahn
I no be jankara; crest to the hustle say I no go tire
Ahnnn
I serve a living Messiah
The price dey depreciate but we going higher
I dey hustle everyday
Man no dey rest
Man don't play
Man don't give a middle finger
About he say/she say
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Oh oh I dey keep on hustle
Oh oh I dey keep on hustle o
I'm speaking words of wisdom
Jiggy this ain't commentary
RIP to our loved ones in the cemetery
Never let negativity mess with my sanity
Mana ọnọ'rụ nke m ji buru mmadụ ọ'piam n'isi
But I keep reminding myself say na ndụ bụ isi
Onye ahụ nọ n'ọdụdụ, meechaa je bụrụ onye isi
Nkoru gị ife anyị fuu n'ụzọ, nwanne ifufe n'isi
Mana onwere ife mere ngwere matụọ okewee n'isi
Okewee n'isi Okewee n'isi
Play him like FIFA... you see in this pitch nobody is fitter
Zik go check my fever say nobody is hotter
I dey drag my cana, ka onwe ife m na aghọta
I no be jankara; crest to the hustle say I no go tire
I serve a living Messiah
The price dey depreciate but we going higher
I dey hustle everyday
Man no dey rest
Man don't play
Man don't give a middle finger
About he say/she say
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Oh oh I dey keep on hustle
Oh oh I dey keep on hustle o
Ain't no way we giving up
I leave my thing to God
Baba show me your way and I go dey follow you go
I dey follow you go
I dey follow you go
I don follow you go
Oh Oh Oh Oh
I dey hustle everyday
Man no dey rest
Man don't play
Man don't give a middle finger
About he say/she say
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Olohun maje ka sise
Olohun maje
Oh oh I dey keep on hustle
Oh oh I dey keep on hustle o