Выберите трек для воспроизведения
Ye ye, Yah yah yah
Ye ye, Yah yah yah
Ye ye, Yah yah yah
Yayaya
Story story
Give God the glory
Everyday I dey dey grind
I Dey steady pray make blessings no go pass me by
No be me wey holy pass
But eledumare never ever let me down
Olololololo
Wamu lelelelelele
Ayaga yaga yaga yo
Anadebe debe do ke edemesah
Story story
Give god di glory
Men wey know me
Dem know my story
I no holy
Na God dey save me
Give me money
No give me molly
Story story
Give god di glory
Men wey know me
Dem know my story
I no holy
Na God dey hold me
Give me money
No give me molly
Waka waka waka waka dupe
Them call me waka dupe
I plaster for kudi movement
I carry my kalube
Abasi dey gimme fitness
Stunt on em with finesse
Forward ever never relent
Olisa dey my defense
Story story
Give god di glory
Men wey know me
Dem know my story
No go owe me
Na God dey hold me
Give me money
No give me molly
Everyday I dey dey grind
I Dey steady pray make blessings no go pass me by
No be me wey holy pass
But eledumare never ever let me down
Olololololo
Ayeee ehh
Alaba laba laba ahh
Money is the avenger of respect
Money does not motivate when put into effect
In fact when money speaks, humanity will listen
I will pause and take that again
You see when money sings, humanity dances
HIAAN!!!