She said "she want to cream on my dagger"
She said "she want to meet her father"
'Cause she said "na only me wey don make her scream"
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me, I no dey loyal
My girl, you very important
Make I no go use black mamba scatter your uh-uh-yeah
Uh-uhh
Oh, I know why the girls dem, all dem like me
(Boombah)
'Cause I give them sugar, why dem no go like me?
They said "me, I sweet and I taste fantastic"
Some of the girls say "na mi love", they don't want to leavе me
They love my dagger 'cause e don put them inside their feelings
And, this Senth, your body next to me, yeah
That's why dem girls, they don't want to leave me
Oh-oh, yeah-hh
(Rhythm, rhythm)
(Rhythm, rhythm)
(Rhythm, rhythm)
Hmm-mm
She said "she want to cream on my dagger" (mm-ah)
She said "she want to meet her father" (mm-ah)
'Cause she said "na only me wey don make her scream"
Na wetin I don do to person daughter
The baby know say me, I no dey loyal
My girl, you very important
Make I no go use black mamba scatter your uh-uh-yeah
Uh-uhh
All of mi girls dem fine and you know dem sexy
Big batty girl, and I call her "my bestie"
Anabella said "she no go leave me go-go"
Until she don test my Vanilla
Oh my girl, you fine
Bad girl, you look so fine
Can I smoke my ganja with you, uh-uh?