Выберите трек для воспроизведения
Dem call me Lacusjay
Omo Iya Oloye
Lasese Father
LD for the street we dey rise no matter
Yeahhh Lacusjay Owo nlaaa
Awon temi for the street won tun wa ni ile wanle
Hustle ni ounje kan no time for idle no idle
Owo la n na owo lafinra no trouble no trouble
We dey grind everyday double double double
Every hustler get the payday God is able God able
As you dey ginja press the button make e stable press am
Ahh steady Grace dey show
Kowope kowope e kowope
Iwo omo olope olope
E mi omo olope kowope kowope kowope yeah
Blessing sure Grace dey work
Owo nla owo nla Owo nlaaa
We dey pray for grace pray for grace
Owo nla owo nla yeahh
We dey run the race run am
Owo nla owo nla big moneyyy
We dey chase the case we dey chase
Money coming we answer the call we dey ball
We dey ball Never fall Owo nlaaa
Awon temi gba dollars pounds pounds
Won tun koh Naira naira yeah
From the street we rise we aiming higher aim higher
No time for lies we dey take the prize take am
Grace on grace we dey wise we dey wise
Owo nla sure Steady on code
From nothing to something we rise again rise again
Even when life hard we no complain no complain
God dey bless we maintain we maintain
Grace dey show We dey up
Owo nla owo nla Owo nlaaa
We dey pray for grace pray for grace
Owo nla owo nla yeahh
We dey run the race run the race
Kowope kowope kowope yeah
E mi omo olope olopee
Lacusjay for the street we dey elevate elevate
Owo nla sure LD for the street Grace no dey late We dey up