Выберите трек для воспроизведения
LD dey here so
Omo e don burst
See as the ground dey shake o
Blessings dey rain o
Shaky shaky make e shake o
If you sabi dance no dey fake o
Gbe body make e break o
If you no fit move clear for gate o
See as she dey whine like person wey know road
No be Bluetooth but the vibe just dey upload
If your money no complete make you hold code
We dey pop back to back omo case closed
Ehn we dey ball no be today
If you no sabi jaye shift dey go away
No go dull am je ka spray
LD don land make we shut down the place
Oya gbe body
Je ka jo
Sare wa
Make we go
Shaky shaky make e shake o
If you sabi dance no dey fake o
Gbe body make e break o
If you no fit move clear for gate o
Omo yen wa lo she dey light up the floor
If you wan vibe make you drop the dull
Na the lifestyle we dey spend e no dull
Zero stress na enjoyment galore
Make dem give us champagne make we pop
We dey run am no be luck
E sure for me e sure for us
Anywhere we enter na shutdown of course
Oya shigege
Bend low
Gbe body
Sare wa
Shaky shaky make e shake o
If you sabi dance no dey fake o
Gbe body make e break o
If you no fit move clear for gate o
Omo see as e dey go
Hehn e don burst
If your body no dey move check yourself o
LD don talk am