Выберите трек для воспроизведения
If you dey pray make I fall
Make I go back to where
I dey come na na na,
N*gga back to sender,
Me I no fit fall na na na
No dey hate on brother,
Me steady dey go higher
yo Yo
If you be man
Wey dey hate on your brother
Dey try understand na na na
Life na by turn o,
Make you pray for your turn oh brother
Make you wait for your turn o
Make you stay for your turn
Ya ya yo yo
You wish me well o,
I go wish you well o brother,
But if you wish me death o ,
I go wish you Hell o brother,
No dey vex for another man niga Na the same thing you dey wish o,
Wetin you wish another man niga
Na wetin you de wish yourself o,
Brother make you wish am well o
Brother make you no dey vex o,
make you just dey pray for your turn
Oh oh ..
Na na na na na na na na na
Make we dey pray na na
Na na na na
make we dey wish am well
Na na
Bigger I pray na na na na
Aya ya ya ya ya ya ya ya ya
ya ya ya
See my song don dey sell for alaba
That kind song wey dey cause palava
No dey hate make you follow me halla
Say this kind blessing don
Too too yakpa
Yes yes yes God get the done.
Wake up in the morning say Jehovah don bless me
I don win my game men,
No stressing,
Everybody wan know men
No stressing.
God gave me the rode and now I'm a leader
Everybody wanna see
That's my Milla,
Winning everyday
King venza
Killing the beat
I'm going ontop
If you dey pray make I fall
Make I go back to where
I dey come na na na,
N*gga back to sender,
Me I no fit fall na na na
No dey hate on brother,
Me steady dey go higher
yo Yo
If you be man
Wey dey hate on your brother
Dey try understand na na na
Life na by turn o,
Make you pray for your turn oh brother
Make you wait for your turn o
Make you stay for your turn
Ya ya yo yo
You wish me well o,
I go wish you well o brother,
But if you wish me death o ,
I go wish you Hell o brother,
No dey vex for another man niga Na the same thing you dey wish o,
Wetin you wish another man niga
Na wetin you de wish yourself o,
Brother make you wish am well o
Brother make you no dey vex o,
Make you just dey pray for your turn
Oh oh ..
Na na na na na na na na na
Make we dey pray na na
Na na na na
Make we dey wish am well
Na na
Bigger I pray na na na na
Aya ya ya ya ya ya ya ya ya
Ya ya ya