Выберите трек для воспроизведения
We started from the bottom
We aiming to the top
So many obstacles
Dem say we no fit make am
Alaye toh shey gogo
O ta lenu bi rodo
So many records
Wey dem say we no fit break am
I no come lagos to count bridge
Talking money to be candid
If you ain't talking money
You better mute am
My mama still dey pray for me
Make enemies no injure me
I am guided by Holy Spirit
Dem no fit injure me
On my own
I dey on my own
I no dey look for trouble
I dey on my own
For my zone
I dey for my zone
You no fit see me outside
I dey for my zone
Please don't step on my shoes
Biko don't mess with my goons
You can dance to your reggae
Make i dey dance my blues
So many life cut short
Plenty transactions no drop
Both good days and bad days
We still Thank God for Life
I no come lagos to count bridge
Talking money to be candid
If you ain't talking money
You better mute am
My mama still dey pray for me
Make enemies no injure me
I'm guided by Holy Spirit
Dem no fit injure me
On my own
I dey on my own
I no dey look for trouble
I dey on my own
For my zone
I dey for my zone
You no fit see me outside
I dey for my zone
Please don't step on my shoes
Biko don't mess with my goons
You can dance to your reggae
Make i dey dance my blues